
Edo Queens beat Ethiopian opponent for di CAF Women’s Champions League
Edo Queens, Nigeria’s team for this year’s CAF Women’s Champions League in Morocco, don start their campaign with a perfect win, thrashing CBE of Ethiopia

Edo Queens, Nigeria’s team for this year’s CAF Women’s Champions League in Morocco, don start their campaign with a perfect win, thrashing CBE of Ethiopia

CAF don increase prize money for di 2024 Women’s Champions League to $600,000. Each of di 8 African clubs go collect at least $150,000, and

Super Eagles interim coach, Augustine Eguavoen, don invite 23 players for AFCON qualifiers against Benin Republic and Rwanda. This include Victor Osimhen, wey miss the

The panel wey investigate Team Nigeria’s issue for Paris 2024 Olympics don recommend N8 million compensation for Favour Ofili. For the 54-page report, the committee,

National Sports Commission don approve make dem release di report wey investigate di bad publicity around Nigeria’s participation for di Paris 2024 Olympics and Paralympics.

Federal Government don talk say dem go continue to prioritize the wellbeing of Nigerians anywhere dem dey, and go make sure say dem safe at

Flying Eagles don retain di WAFU B U-20 Cup wey dem win two years ago after dem beat rivals Ghana 2-1 yesterday for Stade Kegue,

Super Falcons dey continue their dominance over Algeria as dem win 4-1 for di second leg of their international friendly wey happen for Mobolaji Johnson

Spanish player Rodri and Aitana Bonmati don each win the Ballon d’Or award for best player in the world, male and female. Rodri, wey na

Super Eagles don move up three places to 36th for di latest FIFA rankings. Nigeria wey beat Libya by one goal for 2025 AFCON qualifier