
Wolves and Southampton don sack their managers
Southampton don sack head coach Russell Martin after dem chop 5-0 for house against Tottenham Hotspur yesterday. Dis result don put Southampton for relegation wahala

Southampton don sack head coach Russell Martin after dem chop 5-0 for house against Tottenham Hotspur yesterday. Dis result don put Southampton for relegation wahala

Super Eagles and Super Falcons don make di final shortlist for Men’s and Women’s National Team of di Year at di 2024 CAF Awards. Ademola

FIFA President, Gianni Infantino, don confirm Saudi Arabia as di host for di 2034 Men’s World Cup. Di world soccer governing body also announce say

Akwa United don confirm say dia head coach, Muhammed Babaganaru, don resign. Babaganaru resign after di team draw 1-1 with Bendel Insurance last night. For

Six players from Champions League winners Real Madrid and four from Manchester City dey among di players wey make dis year FIFPRO World 11. For

Enyimba fight back from 2-0 down to draw 2-2 with defending champions Zamalek of Egypt for their CAF Confederation Cup Group D match in Uyo.

Di defending champions, Manchester City, go face Juventus for di group stage of di FIFA Club World Cup next summer. Dem go start their title

NPFL Matchday 16 game between Kwara United and Enyimba don shift go another date because of Enyimba CAF Confederation Cup match. Di match wey dem

Flamingos Head Coach, Bankole Olowookere, don invite 25 players to di camp of Nigeria U-17 women national team as dem prepare for di WAFU B

At least 56 people don die in a crush during a football match for Nzérékoré, di second-largest city for Guinea, according to di government. But