
CAF go hold the final draw for the Under-20 AFCON tournament
Nigeria’s Flying Eagles go know dia opponents today as CAF go hold the final draw for the Under-20 Africa Cup of Nations (AFCON) for Cairo,

Nigeria’s Flying Eagles go know dia opponents today as CAF go hold the final draw for the Under-20 Africa Cup of Nations (AFCON) for Cairo,

Flying Eagles of Nigeria go face Egypt for two friendly matches on February 25 and 27 for Cairo. Di two matches na part of dia

Nigeria Basketball Federation don announce 24-man D’Tigers provisional roster for the important final Window 2025 AfroBasket Qualifiers wey go happen later this month for Tripoli,

We start with Football, as the Nigeria Football Federation (NFF) go release the list of players Coach Eric Chelle go use for Nigeria’s two important

Confederation of African Football (CAF) don fix February 20 as di date for di quarterfinal draw of di 2024/2025 CAF Champions League and CAF Confederation

Dates for di first two of di remaining six 2026 World Cup qualifying matches for Super Eagles don comot. Nigeria go travel go Rwanda on

Aston Villa don sign Paris Saint-Germain midfielder Marco Asensio and dem don agree deal for Chelsea defender Axel Disasi. Dem go join Villa on loan

Aston Villa don complete loan signing of Manchester United forward, Marcus Rashford. Di 27-year-old Rashford don join Villa on loan till di end of di

The UEFA Champions League group stage go get final day action tonight as 25 out of 36 teams never sabi their fate. All 18 matches

Di draw for di 2025 Africa Cup of Nations (AFCON) go hold today, Jan. 27, for Rabat, Morocco. Nigeria Super Eagles dey Pot 1, wey