
Federal Government go relocate Keffi Medium Security Custodial Centre because of urbanization
Di Federal Government don announce on Tuesday, June 25, say dem go relocate di Keffi Medium Security Custodial Centre and other facilities wey dey among

Di Federal Government don announce on Tuesday, June 25, say dem go relocate di Keffi Medium Security Custodial Centre and other facilities wey dey among

President Bola Tinubu don praise di Nigerian security forces for dia efforts to fight insecurity for di North-West region, highlight di way dem don dismantle

The Nigeria Centre for Disease Control and Prevention (NCDC) announced on Monday that the current cholera outbreak has spread to 107 local government areas across

You be rapper and you wan show say you sabi rap well. All you need to do na to download the beat way dey our

President Bola Tinubu don order make dem recover salaries wey dem don pay to civil servants wey relocate go abroad, but still dey collect salaries

The National Identity Management Commission (NIMC) don reassure Nigerians say their data dey secure, after some recent allegations of sensitive data exposure surface. The assurance

Super Eagles don drop by eight places for di latest FIFA rankings, come reach 38th globally afta dem no perform well for di 2026 World

UN World Health Organisation (WHO) don announce say cholera don increase for different parts of the world, with almost 195,000 cases and over 1,900 deaths

The suspected cholera cases for Lagos state don increase to 401 with 21 people wey don die. Lagos Island, Kosofe, and Eti Osa get the

Nigerian Army don start to use two new Bell UH1 Helicopters to boost their aviation unit and strengthen counter-insurgency operations. The two helicopters land for