
Lagos don ready to host 2026 National Youth Games
Di Director General wey dey lead Lagos State Sports Commission, Lekan Fatodu, don talk again say Lagos don ready gidigba to host di 10th edition

Di Director General wey dey lead Lagos State Sports Commission, Lekan Fatodu, don talk again say Lagos don ready gidigba to host di 10th edition

Three Nigerians wey dey live for US, Kamaldeen Karaole, Stephen Olamigoke, and Johnson Omodusonu don collect more than eight years for prison after dem run

Alaafin of Oyo, Oba Akeem Owoade, talk on Thursday say British don sign treaty with Alaafin wey show say na him be the main head

Chief of Defence Staff, Gen. Christopher Musa don talk say the recent increase wey dey happen for killings across Nigeria na because of the wahala

Russian attack wey happen for western Ukraine don kill one person and injure plenty others, na wetin officials for the country talk on Thursday as

Nigeria senior men basketball team, D’Tigers, don comot for the 2025 FIBA AfroBasket championship after dem lose 91-75 to Senegal for quarter-final match wey happen

The number of people wey die for Tuesday early momo attack for Unguwan Mantau community inside Malumfashi Local Government Area, Katsina State don rise reach

Dem don dey talk say PDP national convention wey dem plan for November for Ibadan fit scatter, as Minister of FCT, Nyesom Wike, don threaten

Anambra State government don sack eight people wey dey work for Agunechemba Security outfit because dem beat one female NYSC corps member, Jennifer Elobor, wey

As e be say wahala full ground for Nigeria now, some people wey sabi don tell Revenue Mobilisation, Allocation and Fiscal Commission (RMAFC) make dem