
Nigeria go save N10 billion from COP29 expenses say presidency
Presidency don announce say dem go reduce Federal Government spending for the upcoming United Nations Climate Change Conference (COP29) wey go happen for Bau, Azerbaijan,

Presidency don announce say dem go reduce Federal Government spending for the upcoming United Nations Climate Change Conference (COP29) wey go happen for Bau, Azerbaijan,

The Independent Petroleum Marketers Association of Nigeria (IPMAN) don talk say dem members no dey receive enough fuel supply from the Nigerian National Petroleum Company

Kenya go soon table revised version of the controversial eco-levy tax for Parliament. The cancellation of Kenya’s Finance Bill 2024 for June come after plenty

Nigerian university lecturers, wey dey under the Academic Staff Union of Universities (ASUU), don give Federal Government 21-day ultimatum for strike wey dem plan to

The Association of Resident Doctors, University of Ilorin Teaching Hospital (ARD-UITH) don warn say make people no dey chop undercooked bush meat to avoid the

Senegal don make history as dem successfully launch their first satellite from California, USA. Now, Senegal don join the small group of 12 African countries

Lagos State Traffic Management Authority (LASTMA) don warn motorists make dem no dey cause traffic jam while dem dey queue for fuel at filling stations

President Bola Tinubu don give order to reduce the size of Nigeria’s official delegation for the upcoming United Nations General Assembly (UNGA) meetings wey go

Hamas don say dem no go negotiate any new conditions for ceasefire or di release of hostages as new talks begin for Qatar. Osama Hamdan,

Nigeria’s inflation rate don fall by 0.79 percentage points, from 34.19% in June 2024 to 33.40% last month. Na di first time e don drop