
Israel and Hezbollah don dey exchange heavy gunfire
Hezbollah don fire hundreds of rockets and drones at Israel early Sunday, as Israel’s military respond by attacking Lebanon with about 100 jets to stop

Hezbollah don fire hundreds of rockets and drones at Israel early Sunday, as Israel’s military respond by attacking Lebanon with about 100 jets to stop

The Nigerian Association of Resident Doctors don declare seven-day warning strike because of di abduction of their colleague, Dr. Ganiyat Popoola, wey dem kidnap almost

Federal Government don talk say dem go support states wey flood affect with N3 billion to help reduce the wahala wey the flood cause. Minister

Burundi don confirm 171 cases of Mpox, afta di first cases wey dem confirm for di country last month. Di World Health Organisation don declare

Nigeria First Lady, Oluremi Tinubu, don flag off the Renewed Hope Initiative Economic Empowerment Programme for women petty traders across the country. She start by

Minister of Works, Dave Umahi, don talk say dem need N13 trillion to complete ongoing highway projects wey dis current administration inherit. Umahi yarn dis

Senegalese Prime Minister, Ousmane Sonko, don officially set up one commission wey dem task with reviewing the oil and gas contracts wey the country sign

The Academic Staff Union of Universities (ASUU) don declare September 10, 2024, as Victimized Lecturers’ Day, the day wey dem go take express their displeasure

The Federal Government don approve increase for Nigerian passport fees. The 32-page passport booklet wey get 5-year validity go now cost N50,000, from the previous

The first £1 coins wey get King Charles III face don enter circulation this week, even though the ones wey get Queen Elizabeth II go