
Federal Government don increase inmate feeding allowance by 50%
Di Federal Government don approve 50 per cent increase for feeding allowance for inmates for Nigeria, and e go start from August 2024. Spokesperson for

Di Federal Government don approve 50 per cent increase for feeding allowance for inmates for Nigeria, and e go start from August 2024. Spokesperson for

Germany and Spain don join the list of nations wey don move to the second round for FIFA U-20 Women’s World Cup Colombia 2024. For

Democratic Republic of Congo dey expect to receive its first delivery of mpox vaccine doses today, Thursday. A second delivery go also arrive the country

Lagos State Government workers go dey enjoy working from home for the next three months to ease the impact of fuel subsidy removal on dem.

The National Economic Council (NEC) led by Vice President Kashim Shettima at the State House, Abuja don give states wey flood don affect deadline to

Di Super Eagles don start dem first training session tonight for di practice pitch of di Godswill Akpabio International Stadium, Uyo. Dem go host Benin

Switzerland don reopen im embassy for Iraq after 33 years. Di embassy for Baghdad close during di 1991 Gulf War and e never open again

Federal Government don deny say Ministry of Petroleum Resources order NNPC Limited make dem sell petrol for ₦1,000 per litre. For statement wey dem release

Minister of Foreign Affairs, Ambassador Yusuf Tuggar don talk say di Memorandum of Understanding wey Nigeria and China don sign on how to use Nuclear

Israel’s Prime Minister Benjamin Netanyahu don ask for “forgiveness” from Israelis for failing to bring back six hostages wey dem find dead for Gaza on