
Algeria current President Tebboune don win re-election
Algeria current President Abdelmadjid Tebboune don win re-election with almost 95 percent of the votes. According to the country’s electoral authority ANIE, out of 5,630,000

Algeria current President Abdelmadjid Tebboune don win re-election with almost 95 percent of the votes. According to the country’s electoral authority ANIE, out of 5,630,000

NAFDAC don talk say miracle water, soap, and other products wey one Prophet Jeremiah Fufeyin dey sell no dey registered. For one statement wey dem

Nigerian Army don talk say voluntary retirement and discharge of personnel na normal thing and e dey follow the procedures wey dey inside the Harmonised

Super Eagles caretaker coach Augustine Eguavoen don talk say the team dey determined to start their 2025 Africa Cup of Nations qualifying campaign on a

Chinese leader Xi Jinping don pledge over $50 billion to support Africa over the next three years. He promise to boost cooperation in infrastructure and

Minister of State for Petroleum, Heineken Lokpobiri don assure say the fuel crisis wey dey happen all over the country go soon clear. E talk

Di Federal Government don approve 50 per cent increase for feeding allowance for inmates for Nigeria, and e go start from August 2024. Spokesperson for

Germany and Spain don join the list of nations wey don move to the second round for FIFA U-20 Women’s World Cup Colombia 2024. For

Democratic Republic of Congo dey expect to receive its first delivery of mpox vaccine doses today, Thursday. A second delivery go also arrive the country

Lagos State Government workers go dey enjoy working from home for the next three months to ease the impact of fuel subsidy removal on dem.