
Aviation workers don suspend their plan protest over 50% deductions
Aviation workers for Nigeria don suspend their planned protest wey dey for September 18, 2024, over 50% deductions from the revenue of aviation agencies. The

Aviation workers for Nigeria don suspend their planned protest wey dey for September 18, 2024, over 50% deductions from the revenue of aviation agencies. The
Vice President Kashim Shettima don hint say Nigeria go become number one hub for opportunities inside the global halal economy, wey dem project go reach

President of Confederation of African Football (CAF), Patrice Motsepe, don announce say di eighth African Nations Championships (CHAN) go happen from February 1 to 28,

One group wey get link with al-Qaeda don claim say na dem do di attack wey happen early yesterday morning for Mali capital, Bamako. Authorities

Olanrewaju Ishola has resume office as the 40th Police Commissioner of Lagos state. At the handing-over ceremony yesterday at the Command Headquarters in Ikeja, Ishola vowed to improve the state’s

Central Bank of Nigeria (CBN) don talk say dem Ways and Means Advances to federal government go still remain for 5% limit for di 2024-2025

The Nigeria Premier Professional League Board don reschedule Match day 3 fixtures for the new season. According to a press release yesterday signed by Chief

People don start to catch new Covid variant wey scientists believe fit soon take off and become the dominant type. Dem identify the variant, XEC,

Nigeria’s inflation rate don drop from 33.40% for July to 32.15% for August. Na the second month wey inflation don dey decline consecutively this year.

President Bola Ahmed Tinubu don promise to set up disaster relief fund to help Nigerians wey dey affected by floods and other disasters. Yesterday, as