
Super Eagles go hold di first training for di AFCON qualifier match
Di Super Eagles don start dem first training session tonight for di practice pitch of di Godswill Akpabio International Stadium, Uyo. Dem go host Benin
Di Super Eagles don start dem first training session tonight for di practice pitch of di Godswill Akpabio International Stadium, Uyo. Dem go host Benin
Switzerland don reopen im embassy for Iraq after 33 years. Di embassy for Baghdad close during di 1991 Gulf War and e never open again
Federal Government don deny say Ministry of Petroleum Resources order NNPC Limited make dem sell petrol for ₦1,000 per litre. For statement wey dem release
Minister of Foreign Affairs, Ambassador Yusuf Tuggar don talk say di Memorandum of Understanding wey Nigeria and China don sign on how to use Nuclear
Israel’s Prime Minister Benjamin Netanyahu don ask for “forgiveness” from Israelis for failing to bring back six hostages wey dem find dead for Gaza on
Nigeria Police Force don declare British national, Andrew Wynne (wey also dey call Andrew Povich), and Nigerian, Lucky Obiyan, wanted for allegedly plotting to overthrow
Federal Government don charge 10 #EndBadGovernance protesters with 6 counts wey dey related to treason for Justice Emeka Nwite of Federal High Court, Abuja. Dem
Chidimma Adetshina don win the Miss Universe Nigeria title after her attempt to compete in Miss South Africa last month cause plenty controversy. The 23-year-old
The deal between Nigeria Football Federation (NFF) and the new Super Eagles Coach Bruno Labbadia don fail. NFF bin announce last Tuesday say dem don
United Nations agencies and Palestinian health authorities don start a big polio vaccination campaign in the Gaza Strip. Israel and Hamas agree to brief pauses