
G7 Dey Consider Release of Oil Reserves as Middle East Crisis Push Prices Up
G7 finance ministers go discuss whether dem go release strategic oil reserves as Middle East crisis don push global oil prices go up. One French

G7 finance ministers go discuss whether dem go release strategic oil reserves as Middle East crisis don push global oil prices go up. One French

Fire break out early Monday morning for Office of the Head of the Civil Service of the Federation wey dey inside Federal Secretariat complex for

Di new Inspector-General of Police (IGP), Olatunji Disu, don tok say di Nigeria Police Force don put all officers on high alert, as dem warn

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don talk say All Progressives Congress (APC) for Lagos still dey strong and united. E yarn dis one during di

The United States don update travel and security advice for Americans wey dey Middle East after military strike land for Iranian areas, including Tehran. US

United Nations don warn say world no dey meet target to end extreme poverty before 2030 under Sustainable Development Goals. According to UN, about 808

Asake don become di number one artist for Spotify all-time chart for Nigeria, as Spotify dey celebrate five years for Nigeria, Ghana and Kenya. To

By Raliat Adenekan Vice President Kashim Shettima don talk say di present administration don make serious progress to stabilise di economy, as inflation dey calm

Lagride don release new set of brand new motors under im Drive To Own programme, and this one na big step for im plan to

President Bola Ahmed Tinubu don talk say im get plan to set up State Police for Nigeria to fight insecurity, and im assure Nigerians say