
Senate Don Pass Tax Reform Bills For Second Reading
Nigerian Senate don pass Tax Reform Bills for second reading. The bills, wey get four major proposals, go increase the Value-Added Tax (VAT) wey states

Nigerian Senate don pass Tax Reform Bills for second reading. The bills, wey get four major proposals, go increase the Value-Added Tax (VAT) wey states

President Bola Tinubu don affirm Nigeria’s strong commitment to work better on important areas like food security, energy, solid minerals, education, and defense during one

Ceasefire between Israel and Hezbollah don start for Lebanon after more than one year of fight. Di ceasefire begin 04:00 AM local time today, bringing

Di immediate past Governor of Kogi State, Alhaji Yahaya Bello, don talk say e no guilty to di 16-count charge wey di Economic and Financial

President Bola Tinubu go comot Abuja today with im wife, First Lady Oluremi Tinubu, go France for three-day state visit. Di presidency talk say na

Pep Guardiola don describe him Manchester City team as “fragile” after dem throway 3-0 lead for Champions League match against Feyenoord, wey end 3-3 for

Namibia don begin vote today to choose new president and parliament, as di ruling SWAPO party dey face strong challenge to extend di 34 years

Lagos State Government don tok say di groundbreaking ceremony for di redevelopment and revitalisation of Alaba Rago Transnational Market na to boost di socio-economic

President Tinubu don hail di Nigeria National Petroleum Company Limited (NNPCL) for di success wey dem achieve as di Port Harcourt refinery don resume petroleum

Di special prosecutor wey bring two key criminal cases against Donald Trump don ask di judges to drop both cases after Trump win di 2024