
Namibia don elect dia first female president
Netumbo Nandi-Ndaitwah, candidate of di ruling South West Africa People’s Organisation (Swapo), don become Namibia’s first female president afta di recent election wey spark controversy.

Netumbo Nandi-Ndaitwah, candidate of di ruling South West Africa People’s Organisation (Swapo), don become Namibia’s first female president afta di recent election wey spark controversy.

Governor Babajide Sanwo-Olu don sign di Lagos State Electricity Bill 2024 into law to reduce Lagos State dependency on di national grid. As e dey

Nigeria and South Africa don renew dia commitment to strengthen dia long-standing relationship and boost economic integration. For di opening of di 11th session of

Israel talk say dem strike targets for Lebanon on Monday evening, after dem promise to retaliate for Hezbollah attack on a military post. Both sides

Attorney General of the Federation and Minister of Justice, Prince Lateef Fagbemi (SAN), don ask di Office of di Prosecutor for di International Criminal Court

Presidency don deny widespread talk wey say di proposed tax reform bills wey dey before National Assembly go lead to di dissolution of important federal

US President, Joe Biden, don give official pardon to im son, Hunter Biden, wey bin dey face sentencing for two criminal cases. For statement wey

Governor Babajide Sanwo-Olu talk say the Lagos State Food Security Systems and Central Logistics Hub wey dey Ketu-Ejirin, Epe, go help make sure say food

President Bola Tinubu go leave France today for Cape Town, to join South African President, Cyril Ramaphosa, to co-chair the 11th session of Nigeria-South Africa

Chad government don end their defense cooperation agreement with France, and this fit mean say French troops go soon leave the Central African country. Chad’s