
AFCON 2025 Draw Dey Happen Today
Di draw for di 2025 Africa Cup of Nations (AFCON) go hold today, Jan. 27, for Rabat, Morocco. Nigeria Super Eagles dey Pot 1, wey

Di draw for di 2025 Africa Cup of Nations (AFCON) go hold today, Jan. 27, for Rabat, Morocco. Nigeria Super Eagles dey Pot 1, wey

Israel Prime Minister, Benjamin Netanyahu, don confirm say Hamas go free six hostages dis week and Israel go allow people for Gaza return to dia

Di Federal Government don renew dem promise to end malaria because e dey affect public health well well. Minister of State for Health, Dr Iziaq

President Bola Tinubu don land for Dar es Salaam, Tanzania, to join di Mission 300 Africa Energy Summit wey start today, Jan. 27. Di two-day

US Federal judge for Seattle don temporarily block President Donald Trump order to change birthright citizenship wey suppose start for February. The judge, John Coughenour,

Central Bank of Nigeria (CBN) don set up new Compliance Department as part of their restructuring wey go start work by February ending this year.

Federal Government don set 2027 as target to make all exams for Nigeria 100% computer-based testing (CBT). Minister of Education, Dr Tunji Alausa, yarn this

Federal Government don approve N4bn for conditional cash transfer wey go reach at least 10 million displaced households for Nigeria. Dem also approve N2bn interest-free

France court don issue fresh arrest warrant for former Syrian leader Bashar al-Assad over suspicion say e join hand for war crimes. Dis one dey

Di Federal Ministry of Livestock Development don confirm say Anthrax don show for one farm for Zamfara State. Di Director of Information, Ben Goong, talk