
President Trump Sign Order to Pull US From UN Bodies
US President Donald Trump don sign executive order wey go comot di country from some United Nations bodies, including di UN Human Rights Council (UNHRC),
US President Donald Trump don sign executive order wey go comot di country from some United Nations bodies, including di UN Human Rights Council (UNHRC),
Senate don reshuffle some of im standing committees during plenary. As dem resume afta two weeks budget defence break, Senate President, Godswill Akpabio, announce di
Federal Executive Council don approve another N287.73 billion to take do 14 road projects for different parts of di kontri. Afta di second day FEC
South African government don give Taiwan until the end of March to move their de facto embassy outside of Pretoria. Taiwan Foreign Ministry release statement
Nigeria Labour Congress (NLC) don suspend their planned nationwide protest against the recent 50% increase in telecom tariffs wey the Federal Government approve. NLC President,
Federal Executive Council (FEC) don approve $1.07 billion to support healthcare sector reforms under the Human Capital Opportunities for Prosperity and Equity (HOPE) program. After
Mexico don reject di claims wey US President Donald Trump talk say di Mexican government get close ties with criminal organizations. Di President of Mexico,
Police for all di States don announce say dem go begin enforce di compulsory minimum Third-Party Motor Vehicle Insurance from February 1, 2025. Dis one
Director General of Nigeria Centre for Disease Control and Prevention (NCDC), Dr. Jide Idris, don urge Nigerians to take preventive steps against Ebola Virus Disease
Di Minister of Justice, Lateef Fagbemi, don talk say Kayode Egbetokun stay as Inspector-General of Police (IGP) dey lawful. Fagbemi yan yesterday say di appointment