
Nigeria inflation don drop to 23.18% for February 2025
National Bureau of Statistics (NBS) talk say Nigeria inflation rate don drop to 23.18% for February 2025. Dem talk say the drop happen because the
National Bureau of Statistics (NBS) talk say Nigeria inflation rate don drop to 23.18% for February 2025. Dem talk say the drop happen because the
Dan Burn and Alexander Isak fire Newcastle to a 2-1 win over Liverpool for the League Cup final last night. Even though Federico Chiesa pulled
US President Donald Trump’s administration dey consider new travel ban wey go affect citizens from 43 countries. Dem go divide these countries into three categories
Lagos State Government don announce diversion plan ahead of emergency repairs on Independence/Mekwen Bridge wey dey inbound the Marina/CMS route. The State Commissioner for Transportation,
House of Representatives Public Accounts Committee (PAC) don recover $19,241,109.35 (N28.7 billion) from two oil companies wey owe Federation Account. The committee also manage to
British Prime Minister, Keir Starmer, don announce say dem go abolish NHS England and bring am under “democratic control” to cut bureaucracy and duplication. For
Lagos State Government don launch MyLagos App, a digital platform wey go make city navigation easy and improve urban experience. Governor Babajide Sanwo-Olu, wey Deputy
Senate don show vote of confidence for its President, Senator Godswill Akpabio, even as suspended Senator for Kogi Central, Natasha Akpoti-Uduaghan, bring sexual harassment allegation
After im introduce new import taxes on steel and aluminium wey dey enter US, di European Union (EU) and Canada don strike back with their
Federal High Court for Abuja don stop di Federal Competition and Consumer Protection Commission (FCCPC) from sanctioning MultiChoice Nigeria because of di recent increase wey