
Amaechi Wife Don Challenge Wike Over N4 Billion NDDC Money Wahala
Wahala dey as Madam Judith Amaechi, wey be wife of former Rivers State Governor Rotimi Amaechi, don come out deny tori wey Minister of Federal

Wahala dey as Madam Judith Amaechi, wey be wife of former Rivers State Governor Rotimi Amaechi, don come out deny tori wey Minister of Federal

Farhan Hasan just finish exam and dey comot classroom dey gist wit im friends wen one Bangladeshi Air Force training jet crash enter im school

Defence minister for Ghana don order investigation into how thousands of military ammunition don “miss or disappear” bifor di kontri December 2024 elections. Dr Edward

22 July 2025 Di United States Mission for Nigeria don drop anoda update for Nigerians and oda pipo wey dey try enta dia kontri or

Wahala don bust as retired police officers wey dey under di Contributory Pension Scheme (CPS) storm Abuja and other states to protest say di pension

Activist Aisha Yesufu don talk say she go follow Senator Natasha Akpoti-Uduaghan waka enter National Assembly today Tuesday, show face for support as Natasha wan

21 July 2025 Recently Nigeria president Bola Tinubu appoint Muhammed Babangida, son of former military head of state General Ibrahim Babangida (rtd) as oga of
Article Information Kenya President William Ruto don order police to shoot protesters for leg wey dey target businesses, e tell police say make dem no
8 July 2025 Police don begin investigate di fire incident wey lead to di death of 29 year old Sunny Amadi for Choba, Rivers State
7 July 2025 Di Olubadan of Ibadanland, Oba Owolabi Olakulehin, don go join im ancestors. E die at di age of 90 as celebrations for