
President Tinubu don collect NIPSS report on Digital Economy
President Bola Tinubu don talk say di federal government go focus on developing di digital economy to help empower youths and create jobs. Di President
President Bola Tinubu don talk say di federal government go focus on developing di digital economy to help empower youths and create jobs. Di President
Trump administration don send email give U.S. federal government workers, tell dem make dem report dia work accomplishments for di past week before Monday night
Gov. Ademola Adeleke of Osun don swear in di newly elected local government chairmen and councillors for di state. E still hail President Bola Tinubu
Nigeria don record 80 people wey don die from 413 confirmed Lassa fever cases across 11 states for Epidemiological Week 6 (Feb. 3–9, 2025). Na
Delta Air Lines don offer $30,000 to each person wey dey on board di plane wey crash-landed for Toronto on Monday; all of dem survive.
Central Bank of Nigeria’s monetary policy committee don vote to keep di monetary policy rate at 27.25%. CBN Governor, Yemi Cardoso, talk dis one for
Nigeria former Head of State, Ibrahim Babangida, don publicly admit say di late Moshood Kashimawo Olawale Abiola win di annulled June 12, 1993 presidential election,
South Africa don postpone dia national budget presentation yesterday because of kasala wey burst for di coalition government. National Assembly Speaker, Thoko Didiza, tell lawmakers
Transmission Company of Nigeria (TCN) don announce say di power sector don reach new record of 5,543.20 megawatts (MW) for di year 2025 on Friday,
Nigerian Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority (NMDPRA) don ban tankers wey dey carry 60,000 litres of petrol from Nigerian roads, starting from March 1,