
APC National Chairman, Adamu, say im no agree to di list of NASS Principal Officers.
Wahala don burst for camp of rulling party All Progressive Congress (APC) as dem dey confused for hours after principal officer emerge for di 10th

Wahala don burst for camp of rulling party All Progressive Congress (APC) as dem dey confused for hours after principal officer emerge for di 10th

President Bola Tinubu don yan with confidence say im administration dey d road to success, even wit all di wahala wey Nigeria dey face, im

Tems don become the first Nigerian musician wey dem go submit for Oscar award, for her role wey she chook hand inside to create Rihanna

Nigerian defender, William Troost-Ekong don sign for Series A club, Salernitana. Salernitana carry mic yarn us say Troost-Ekong don arrive for one statement on top

The US state of California dey enter confusion mode from dea third group shooting under eight days after one man shoot seven former fellow workers
Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don clap hand give the past and present leaders for the state wey chook hand inside the development of the

The Senate and the House of Representative don again talk say make dem increase the deadline wey the Central Bank of Nigeria set as the

The CBN don match leg for ground say dem no dey hear sam-sam and dem no go increase the January 31st deadline for the dropping of

The Independent National Electoral Commission (INEC) don ginger Nigerians make dem dey alert, shine dea okpolo eye for the voting areas incase dem see any

Brazil President Luiz Inacio Lula da Silva don put hand for chest talk say e go punish anybody wey support the country former president, Jair