
President Tinubu Don Enter Naija, E Dey Call For Torchlighting With The Boat Accidents Wey Don Dey Too Happen
President Bola Tinubu don talk say make dem do ogbonge investigation on top the way way boat wahala dey happen for this our country. Tinubu

President Bola Tinubu don talk say make dem do ogbonge investigation on top the way way boat wahala dey happen for this our country. Tinubu

President, Nigeria Football Federation (NFF), Ibrahim Gusau don put hand for chest give Naija pipo say the Super Eagles go take the match against Sao

Uganda National Drug Authority don gree say dem bin know one HIV medicine wey pipo dey use fatten up animals for 2014 but dem no

The Lagos State House of Assembly don confam the picking of fifteen commissioners out of the eighteen commissioners wey the Lagos state governor, Mr. Babajide

President Bola Tinubu don clap hand give the judgement of the Committee as e tok say dem don get sense of ‘control and don ready’

Jorge Vilda, Spain’s Women’s World Cup-winning head coach, has been sacked amid the ongoing Luis Rubiales scandal. Montse Tome has been named as his successor,

ECCAS don suspend Gabon’s membership as response to the coup wey happen last week. Earlier on Monday, Gen Brice Oligui Nguema, the person wey lead

Federal Government don unveil plans to include families of soldiers wey wound and fall for battle inside the national social register and their poverty alleviation

The Federal Government and Trade Union Congress of Nigeria don agree to give government two weeks to address some of the grievances wey the Congress

The Nigeria Football Federation (NFF) don extend Jose Peseiro’s contract as the Super Eagles Head coach. The Director of Communications, Ademola Olajire, yarn this one