
Niger Don Tok Say Algeria Fit Play Middleman For Dea Gbege.
Niger don accept offer from Algeria to mediate for their political wahala. Algeria’s foreign ministry talk say President Abdelmadjid Tebboune go lead the mediation. Algeria

Niger don accept offer from Algeria to mediate for their political wahala. Algeria’s foreign ministry talk say President Abdelmadjid Tebboune go lead the mediation. Algeria

For London court, Monday, dem grant bail to former Nigerian Minister of Petroleum Resources, Diezani Alison-Madueke, wey dey face bribery charges from UK government. Judge

Nigerian Labour Congress (NLC) and Trade Union Congress (TUC) don agree to suspend di planned Indefinite Nationwide strike wey dem schedule to start on Tuesday,

Nigeria Falconets don qualify for the third round of the 2024 U-20 Women World Cup qualifiers. According to the Nigeria Football Federation (NFF) for dea

The US Senate don vote to take officially force one dress code, as all of dem put head together agree say dem go reject the

The Inspector-General of Olopa (I-G), Mr Olukayode Egbetokun don order full and proper torchlighting into the attack of one olopa officer, Insp. Omeje Matthew for

The Federal Government don come outside to take beg the join body for we country wey dey defend we workers matter for we country (Organized

Nigeria don lose the joint bid with Benin Republic to host the African Cup of Nations for 2027. Instead, Kenya, Uganda, and Tanzania go host

For Iraq, na serious matter as at least 100 people don die and 150 others don wound as fire start during wedding for Qaraqosh, wey

NiMet don yan say e dey expect heavy rainfall wey fit cause flash floods for 25 states plus the FCT today Thursday and tomorrow Friday,