
Olopa Force Don Confam Say Nobody Don Report Case Of Missing Private Parts For FCT.Â
The Police Force public relations officer, ACP OLUMUYIWA ADEJOBI, don talk say no case of stolen male genital organs dey reported. E talk say the

The Police Force public relations officer, ACP OLUMUYIWA ADEJOBI, don talk say no case of stolen male genital organs dey reported. E talk say the

The Spokesman for the House of Representatives, Akin Rotimi, don clarify say the new Sports Utility Vehicles (SUV) wey dem wan give members of the

United Kingdom and Ireland go host the 2028 European football championship, and Italy and Turkey don win the bid to co-host the tournament for 2032.

Israeli military talk say dem don kill two top Hamas officials for air strikes for Gaza. Dem talk say Zakaria Abu Muammar and Jawad Abu

Minista for Works, David Umahi don yan say e go chase comot any pesin wey dey cause wahala for di Federal goment plans to use

To tackle the flood wahala wey dey come the country, President Bola Ahmed Tinubu don give order make dem take quick action to reduce the

The final draw for the 2023 Africa Cup of Nations (AFCON) go happen for Abidjan, Cote d’Ivoire on Thursday, October 12. Dem go broadcast the

Israel don declare “complete siege” for Gaza Strip territory, and dem talk say dem go cut off electricity, food, fuel, and water. According to people

Tafawa Balewa Square division for Lagos State High Court don sentence Assistant Superintendent of Police (ASP) Drambi Vandi to death by hanging. Justice Ibironke Harrison

The Group Chief Executive Officer of Nigerian National Petroleum Company Limited,NNPCL, Mr Mele Kyari don talk say di company no dey plan to increase di