
EFCC no fit bring former CBN governor Godwin Emefile for court.
EFCC no fit carry former CBN Governor Godwin Emefiele come court as dem suppose, even after court don give order say make dem release am

EFCC no fit carry former CBN Governor Godwin Emefiele come court as dem suppose, even after court don give order say make dem release am

Nigerian Senate don yarn say dem go make sure say dem put dredging for River Benue, River Niger, and oda river projects inside di 2024

US Secretary of State Antony Blinken still dey push for a pause for di fighting for Gaza. E visit Iraq wey no be planned visit

The Federal Controller of Works for Lagos State, Engineer Mrs. Olukorode Kesha, talk say dem go do comprehensive repairs for the Adeniji/Adekunle ramps of Third

President Bola Tinubu talk say e dey plan to engage countries for di Arab world to attract businesses and more Foreign Direct Investment (FDI). E

INEC don yan Nigerians say dem go upload results from the November 11, 2023 off-season governorship elections for Kogi, Bayelsa, and Imo states real-time for

For Athletics, Nigeria dey ranked third for an elite league of female runners for di world. Nigeria and Bahamas dey jointly ranked third, and dem

Zambia government don withdraw retirement benefits and privileges from former President Edgar Lungu afta e make decision to return to active politics. Lungu bin lose

Central Bank of Nigeria (CBN) don assure Nigerians say dem get enough Naira notes for di country economic activities. Di Director of Corporate Communications, Isa

INEC talk say 40 polling units for Imo and Bayelsa States no get registered voters. Dis na as di governorship election wey dey come up