
Super Falcons don seal qualification for Nations Cup afta dem win against Cape Verde.
Super Falcons don qualify for Women’s Africa Cup of Nations next year afta dem beat Cape Verde 2-1 for Estádio Nacional de Cabo Verde for

Super Falcons don qualify for Women’s Africa Cup of Nations next year afta dem beat Cape Verde 2-1 for Estádio Nacional de Cabo Verde for

Israel dey investigate claims say some investors fit don sabi about di attack wey Hamas go do for Israel before e happen on October 7.

Senate Public Account Committee don begin investigate di matter wey concern di alleged under-remittance of N62 billion wey Nigerian Customs Service (NCS) suppose remit, as

ECOWAS Court wey dey sit for Abuja don order Republic of Benin government make dem pay Yoruba nation activist Chief Sunday Adeyemo, wey people sabi

President Bola Tinubu don order serious investigation onto di military air strike wey mistakenly kill at least 85 civilians for Tudun Biri village, Igabi Local

Guinea-Bissau President, Umaro Sissoco Embalo, don issue decree to dissolve parliament, talk say e survive attempted coup last week. Heavy battles happun for Bissau on

Nigerian Army don carry responsibility for di air strike wey happun for Tudun Biri village for Kaduna State. Di Kaduna State Commissioner for Internal Security

Minista of Information and National Orientation, Mohammed Idris, talk say na only 422 out of Nigeria’s 1,411 delegation wey dey for COP28 for Dubai, Federal

President Umaro Sissoco Embaló of Guinea-Bissau don talk say the HEAVY GUNFIRE wey happun for di capital on Friday na attempt coup. E yan say

President Bola Tinubu, during one important meeting with people wey dey involved for the Nigeria Carbon Market for Dubai, don yarn say Nigeria dey waka