
NANS don criticize EFCC talk say students dey involved for cybercrimes
NANS don reject EFCC claim, talk say seven out of 10 Nigerian students dey involved for cybercrimes. Di association, through Senate President Akinteye Babatunde, yan

NANS don reject EFCC claim, talk say seven out of 10 Nigerian students dey involved for cybercrimes. Di association, through Senate President Akinteye Babatunde, yan

Senate Appropriation Committee Chairman, Senator Adeola Olamilekan, don give order say make Mele Kyari, wey be Group Chief Executive Officer for Nigerian National Petroleum Company

UN don tell military make dem review rules of engagement afta di airstrike wey kill at least 85 pipo for Tudun Biri village for Kaduna

NJC don recommend di appointment of 11 justices give di Supreme Court. Di apex court Director of Information, Soji Oye, talk say dis recommendation happen

Super Falcons don qualify for Women’s Africa Cup of Nations next year afta dem beat Cape Verde 2-1 for Estádio Nacional de Cabo Verde for

Israel dey investigate claims say some investors fit don sabi about di attack wey Hamas go do for Israel before e happen on October 7.

Senate Public Account Committee don begin investigate di matter wey concern di alleged under-remittance of N62 billion wey Nigerian Customs Service (NCS) suppose remit, as

ECOWAS Court wey dey sit for Abuja don order Republic of Benin government make dem pay Yoruba nation activist Chief Sunday Adeyemo, wey people sabi

President Bola Tinubu don order serious investigation onto di military air strike wey mistakenly kill at least 85 civilians for Tudun Biri village, Igabi Local

Guinea-Bissau President, Umaro Sissoco Embalo, don issue decree to dissolve parliament, talk say e survive attempted coup last week. Heavy battles happun for Bissau on