
27 members for Rivers State House of Assembly don drop di impeachment notice wey dem give Governor Fubara.
The 27 lawmakers from Rivers State House of Assembly wey follow APC comot, don comot their impeachment notice wey dem give Governor Simi-nalayi Fubara. Dem








