
Colorado Supreme Court don comot Trump name from di ballot
Colorado Supreme Court don rule say Donald Trump no fit run for president for their state next year, based on insurrection clause. Dem talk say

Colorado Supreme Court don rule say Donald Trump no fit run for president for their state next year, based on insurrection clause. Dem talk say

Minister of Women Affairs, Uju Ohanenye, don deny statement wey dem attribute to am for di “Morning Show” segment of one national TV, wey talk

The 27 lawmakers from Rivers State House of Assembly wey follow APC comot, don comot their impeachment notice wey dem give Governor Simi-nalayi Fubara. Dem

For bodi, President Bola Tinubu don approve 50% cut for transport money for luxurious buses wey dey travel from state to state for Nigeria during

Officials talk say UN Security Council no go vote on top the draft resolution wey dey call for ceasefire for Gaza wey dem expect am

EFCC don confam say dem detain former Minister of State for Power, Olu Agunloye. Dem declare am wanted about one week ago based on alleged

Former Governor of Plateau State, Simon Lalong, don confam say e don resign as Minister of Labour and Employment. Lalong talk say e don submit

Speaker for House of Reps, Tajudeen Abbas, talk say dem go pass 2024 budget on Saturday, December 30, 2023. Abbas yarn during plenary yesterday, talk

President Abdul Fattah al-Sisi don win another presidential election for Egypt with 89.6% of the vote. The electoral commission talk say he defeat three candidates,

JAMB don increase registration fees for 2024 UTME. The new fees na Seven Thousand, Seven Hundred Naira (N7,700) for UTME registration wey include mock examination,