
APC, PDP Don Drop Money For Contestant Forms Of By-Election.
The People Democratic Party (PDP) don set January 8, 2024, for their primaries wey go happen ahead of the by-elections on February 3, 2024. Dem

The People Democratic Party (PDP) don set January 8, 2024, for their primaries wey go happen ahead of the by-elections on February 3, 2024. Dem

The Police Service Commission don talk say the recruitment wey dey go on for the Constable level of the Nigeria Police Force, from the registration

Prime Minister Benjamin Netanyahu talk say Israel go increase the fight against Hamas for the next few days. E yarn say e don visit Gaza
Presidential spokesman Ajuri Ngelale talk say President Bola Tinubu go still waka enter states wey get political problem if e go fit affect di whole

NIMC don release new rules for changing date of birth, talk say e fit happen only once for person lifetime. Dem yarn say now, you

Ex-CBN governor, Godwin Emefiele, don talk say di tori wey dem yan say e steal money and do corrupt tins no true. E yan say

Angola don talk say dem dey LEAVE di oil producer’s organization, OPEC, because of wahala wey concern oil production quotas. Diamantino de Azevedo, wey be

Federal Government don reopen Third Mainland Bridge, wey dem close for one month sake of maintenance work. Lagos State Commissioner for Transportation, Oluwaseun Osiyemi, wey

Port Harcourt Refining Company for Rivers State don start operation again as di Federal Government bin promise say dem go make sure dem dey produce

Presido don yan di COMPANIES wey go enta di 50 percent slash of Inter-state transport fares wey im approve. For one post wey dem do