
Dangote Refinery don Receive 6th batch of Crude oil barrels, refinery don ready for production
Dangote Refinery don receive the sixth batch of one million barrels of Agbami crude through MT ALMI SUN, completing the planned 6 million barrels for

Dangote Refinery don receive the sixth batch of one million barrels of Agbami crude through MT ALMI SUN, completing the planned 6 million barrels for

Federal Ministry of Education don set up committee to check private universities wey dem start within the last 15 years. Minister of Education, Prof. Tahir

Motorists wey dey Lagos fit run into wahala with traffic as Third Mainland Bridge don close from Tuesday, January 9, 2024. Federal government yarn say

For the bid to cut costs for government, President Bola Tinubu don order say make dem sharply reduce travel expenses by 60 percent for im

Super Eagles lose 2-0 for Monday friendly against Guinea as dem dey prepare for 2023 AFCON wey go start on February 13 for Cote d’Ivoire.

The National Council for Higher Education (NCHE) don deny allegations wey talk say Nigeria fit reject Uganda degree certificates based on authenticity wahala. Prof Mary

Nigeria Immigration Service (NIS) don launch di automated passport application process to speed up di acquisition of passports for Nigerians. According to NIS statement, di

President Tinubu don order di immediate suspension of Dr. Betta Edu as Minister of Humanitarian Affairs and Poverty Alleviation. For one press statement wey Ajuri

The US aviation regulator talk say 171 Boeing 737 Max 9 planes go dey grounded until dem sure say di planes dey safe. Federal Aviation

Central Bank of Nigeria (CBN) don yan say dem don share $61.64 million give foreign airlines through different Deposit Money Banks (DMBs). Acting Director of