
UEFA Don Name UK, Ireland As Euro Host For 2028; While Italy, Turkey Go Host For 2032.
United Kingdom and Ireland go host the 2028 European football championship, and Italy and Turkey don win the bid to co-host the tournament for 2032.
United Kingdom and Ireland go host the 2028 European football championship, and Italy and Turkey don win the bid to co-host the tournament for 2032.
Israeli military talk say dem don kill two top Hamas officials for air strikes for Gaza. Dem talk say Zakaria Abu Muammar and Jawad Abu
Minista for Works, David Umahi don yan say e go chase comot any pesin wey dey cause wahala for di Federal goment plans to use
To tackle the flood wahala wey dey come the country, President Bola Ahmed Tinubu don give order make dem take quick action to reduce the
Israel don declare “complete siege” for Gaza Strip territory, and dem talk say dem go cut off electricity, food, fuel, and water. According to people
The Group Chief Executive Officer of Nigerian National Petroleum Company Limited,NNPCL, Mr Mele Kyari don talk say di company no dey plan to increase di
We begin with Basketball, where Nigeria’s D’Tigress have been drawn with the United States, Senegal and hosts Belgium, in Tournament 2, for the Paris 2024
Former Nigeria Vice President and presidential candidate of the People’s Democratic People, Atiku Abubakar, don call on Nigeria traditional, religious, and political leaders make dem
Federal Government don yan say dem go give special grant of N25,000 to help improve the lives of pensioners wey dey vulnerable for the country.
President Bola Ahmed Tinubu don talk say im administration dey determined to make sure say Nigerian teachers receive their correct reward. E yarn dis one