
Senate Burst Fake Tori Say Dem Wan Create New State
Senate Presido Godswill Akpabio don comot tok on Tuesday say all di gist wey dey fly for social media say National Assembly don approve new

Senate Presido Godswill Akpabio don comot tok on Tuesday say all di gist wey dey fly for social media say National Assembly don approve new

Wahala dey as Madam Judith Amaechi, wey be wife of former Rivers State Governor Rotimi Amaechi, don come out deny tori wey Minister of Federal

Farhan Hasan just finish exam and dey comot classroom dey gist wit im friends wen one Bangladeshi Air Force training jet crash enter im school

22 July 2025 Di United States Mission for Nigeria don drop anoda update for Nigerians and oda pipo wey dey try enta dia kontri or

Wahala don bust as retired police officers wey dey under di Contributory Pension Scheme (CPS) storm Abuja and other states to protest say di pension

Activist Aisha Yesufu don talk say she go follow Senator Natasha Akpoti-Uduaghan waka enter National Assembly today Tuesday, show face for support as Natasha wan

21 July 2025 Recently Nigeria president Bola Tinubu appoint Muhammed Babangida, son of former military head of state General Ibrahim Babangida (rtd) as oga of

Senate Don Talk Say Dem No Be Rubber Stamp – Every Bill Go Get Better Check Before E Pass ABUJA – Di Nigerian Senate don

Di Federal Govment don set 16 years as di least age wey person fit take enter university or other higher institutions for Nigeria. Minister of

Nigeria Super Falcons don begin dia mission to win 10th Women’s Africa Cup of Nations (WAFCON) title with 3-0 win against Tunisia for Casablanca. Former