
‘My friend die for my front’:Air Force Jet Crash Land for School, Pipo Die as Gbege Scatter Everywhere!
Farhan Hasan just finish exam and dey comot classroom dey gist wit im friends wen one Bangladeshi Air Force training jet crash enter im school
Farhan Hasan just finish exam and dey comot classroom dey gist wit im friends wen one Bangladeshi Air Force training jet crash enter im school
22 July 2025 Di United States Mission for Nigeria don drop anoda update for Nigerians and oda pipo wey dey try enta dia kontri or
Wahala don bust as retired police officers wey dey under di Contributory Pension Scheme (CPS) storm Abuja and other states to protest say di pension
Activist Aisha Yesufu don talk say she go follow Senator Natasha Akpoti-Uduaghan waka enter National Assembly today Tuesday, show face for support as Natasha wan
21 July 2025 Recently Nigeria president Bola Tinubu appoint Muhammed Babangida, son of former military head of state General Ibrahim Babangida (rtd) as oga of
Senate Don Talk Say Dem No Be Rubber Stamp – Every Bill Go Get Better Check Before E Pass ABUJA – Di Nigerian Senate don
Di Federal Govment don set 16 years as di least age wey person fit take enter university or other higher institutions for Nigeria. Minister of
Nigeria Super Falcons don begin dia mission to win 10th Women’s Africa Cup of Nations (WAFCON) title with 3-0 win against Tunisia for Casablanca. Former
The Lagos Chapter of Nigerian Institute of Public Relations (NIPR) don talk say this year dem go focus on how strategic communication fit help promote
The National Assembly don talk say dem go submit the report on the ongoing 1999 Constitution amendment to all the 36 states before December 2025