“The Book Of Clarence,” Wey Get Yemi Alade and Adekunle Gold For The Soundtracks
Hollywood film wey them call “The Book Of Clarence” wey get soundtracks from Yemi Alade and Adekunle Gold go show for Nigerian cinemas from April
Hollywood film wey them call “The Book Of Clarence” wey get soundtracks from Yemi Alade and Adekunle Gold go show for Nigerian cinemas from April
Ministry of Art, Culture and Creative Economy don unveil roadmap to promote Nigeria culture and showcase creators globally. Minister, Mrs. Hannatu Musawa, talk say dem
Some music news outlets talk say Wizkid fit drop new project before weekend. Dem talk say e fit be the second part of hin ‘Soundman
Nigerian singer Mr Real, wey im real name be Okafor Uchenna Victor, don accuse im colleague D’banj, wey im real name be Oladapo Daniel Oyebanjo,
Nigerian singer Rema don announce say e dey cancel all im performances for December to focus on im health. Di Afrobeats star talk dis one
Obituary post wey dem post for Oladips Instagram page don waka. Dem don post new video wey show Oladips dey enjoy song from him new
Lagos Coroner Court for Ikorodu hear say the most important part of the autopsy wey dem dey do to find out wetin kill late singer
Davido go give fans joy for Eagle Square, Abuja, during The Timeless Tour Abuja Concert on December 14 from 7pm, after successful A.W.A.Y concert for
Lagos State Police Command talk say dem never receive di autopsy report of di late singer, Mohbad, wey dem conduct two months ago. Since di
American rapper, P Diddy, wey im real name be Sean Combs, don settle matter with im former girlfriend, Cassie, on top di rape and assault