
One Osun king don enter wahala for America as dem jail am four years for $4.2 million COVID-19 fraud
The Apetu of Ipetumodu for Osun State, Oba Joseph Oloyede, don get more than four years prison sentence for America. Oloyede, wey be 62 years

The Apetu of Ipetumodu for Osun State, Oba Joseph Oloyede, don get more than four years prison sentence for America. Oloyede, wey be 62 years

Big football club for Italy, AC Milan, don get warning say di new player wey dem sign, Victor Boniface, fit be risky business for summer

Di Director General wey dey lead Lagos State Sports Commission, Lekan Fatodu, don talk again say Lagos don ready gidigba to host di 10th edition

Alaafin of Oyo, Oba Akeem Owoade, talk on Thursday say British don sign treaty with Alaafin wey show say na him be the main head

Russian attack wey happen for western Ukraine don kill one person and injure plenty others, na wetin officials for the country talk on Thursday as

Nigeria senior men basketball team, D’Tigers, don comot for the 2025 FIBA AfroBasket championship after dem lose 91-75 to Senegal for quarter-final match wey happen

The number of people wey die for Tuesday early momo attack for Unguwan Mantau community inside Malumfashi Local Government Area, Katsina State don rise reach

Dem don dey talk say PDP national convention wey dem plan for November for Ibadan fit scatter, as Minister of FCT, Nyesom Wike, don threaten

Anambra State government don sack eight people wey dey work for Agunechemba Security outfit because dem beat one female NYSC corps member, Jennifer Elobor, wey

Nigeria senior men basketball team wey dem dey call D’Tigers go continue dia waka to win second AfroBasket title as dem go jam Senegal Teranga