
The Headies don release di nomination list for di 2023 Rookie of the Year.
For di 16th edition of The Headies, dem don release di nomination list. Some of di nominees for Rookie of the Year include di fast-rising

For di 16th edition of The Headies, dem don release di nomination list. Some of di nominees for Rookie of the Year include di fast-rising

Fans wey pre-order di latest album of di star, Midnights, na dem get early access, and tickets for London and Edinburgh don dey sale since

For social media, di 64-year-old singer talk say “my focus now na my health” and she appreciate her fans for their “positive energy.” Di pop

Di Queen of Soul, wey die from pancreatic cancer for 2018 at di age of 76, and get four sons, no get formal, typewritten will

Afta di global success wey him single ‘Calm Down’ enjoy, wey still get more success with di remix wey Selena Gomez join bodi, Nigerian music

Di pop star go perform for extra nights for Liverpool, Edinburgh, and London for June next year, in addition to the 10 dates wey she

Di latest Billboard Hot 100 and US Afrobeats Songs Chart, Rema ‘Calm Down’ still dey on top as e don spend 43 weeks for di

As Don Jazzy dey wish Johnny Drille wife happy birthday, di Nigerian producer and talent manager post foto wey dem take together with di COUPLE

Lagos State Domestic and Sexual Violence Agency dey take serious action to reduce di increase for domestic violence wey dey happen among married couples for

Tems don become the first Nigerian musician wey dem go submit for Oscar award, for her role wey she chook hand inside to create Rihanna