Victory Gbakara, one of the contestants for Nigerian Idol, don carry the day as the winner.
Victory Gbakara, one of the contestants for Nigerian Idol, season 8 edition, don come out as the winner of the show, and e carry the
Victory Gbakara, one of the contestants for Nigerian Idol, season 8 edition, don come out as the winner of the show, and e carry the
International Afrobeats superstar Adekunle Gold don unveil di Cover Art and Tracklist for him upcoming fifth album wey e call ‘Tequila Ever After (TEA)’. ‘Tequila
colleague of Okereke, Joseph Okechukwu, don announce her death for one post wey him put for him verified Twitter handle on Wednesday. Last year, Okereke
For di 16th edition of The Headies, dem don release di nomination list. Some of di nominees for Rookie of the Year include di fast-rising
Fans wey pre-order di latest album of di star, Midnights, na dem get early access, and tickets for London and Edinburgh don dey sale since
For social media, di 64-year-old singer talk say “my focus now na my health” and she appreciate her fans for their “positive energy.” Di pop
Di Queen of Soul, wey die from pancreatic cancer for 2018 at di age of 76, and get four sons, no get formal, typewritten will
Afta di global success wey him single ‘Calm Down’ enjoy, wey still get more success with di remix wey Selena Gomez join bodi, Nigerian music
Di pop star go perform for extra nights for Liverpool, Edinburgh, and London for June next year, in addition to the 10 dates wey she
Di latest Billboard Hot 100 and US Afrobeats Songs Chart, Rema ‘Calm Down’ still dey on top as e don spend 43 weeks for di