
Dino Melaye don waka comot from PDP
Former Senator wey represent Kogi West, Dino Melaye, don resign officially from Peoples Democratic Party (PDP), say di party no fit provide better leadership wey
Former Senator wey represent Kogi West, Dino Melaye, don resign officially from Peoples Democratic Party (PDP), say di party no fit provide better leadership wey
President Bola Tinubu don approve one extra year for di Comptroller-General of Nigeria Customs Service, Bashir Adewale Adeniyi, to continue work. Adeniyi tenure suppose end
UAC of Nigeria PLC don enter agreement to buy Chivita|Hollandia (CHI Limited) from The Coca-Cola Company. Na di statement wey dem file with Nigerian Exchange
To stop all di plenty strike wey trade unions dey do, Federal Government don gree new plan wey dem call National Industrial Relations Policy, NIRP,
Valentine Obienyem wey be media aide to Mr Peter Obi, Labour Party presidential candidate for 2023, don talk say di tori wey dem dey spread
Nigeria sprint hurdler and world record holder, Tobi Amusan, go dey among female athletes wey gatz do compulsory genetic gender test as World Athletics don
African Democratic Congress don talk say Peter Obi wey run for president under Labour Party for 2023, and former Kaduna Governor Nasir El-Rufai, no need
Federal Ministry of Aviation and Aerospace Development don reject one proposed law wey wan carry Nigerian Safety Investigation Bureau (NSIB) go under di Office of
After dem don spend $1.5 billion take repair Port Harcourt Refinery wey fit process 210,000 barrels per day, NNPCL oga, Bayo Ojulari, don talk say
Senate don give NNPC oga, Bayo Ojulari, three weeks make e answer questions wey dey audit report from 2017 reach 2023, about N210 trillion wey