
Court don order Police make dem pay #EndSARS protesters N10 million because of human rights wey dem violate.
Federal High Court wey dey sit for Lagos don order Inspector-General of Police and Lagos State Commissioner of Police make dem pay N10 million to