
Federal Government don launch Nigerian Youth Academy (NiYA)
President Bola Tinubu don officially launch Nigerian Youth Academy to support and empower youths for better development inside di country. Di Vice President, Kashim Shettima,
President Bola Tinubu don officially launch Nigerian Youth Academy to support and empower youths for better development inside di country. Di Vice President, Kashim Shettima,
France don beat Croatia 5-4 for penalty shootout to enter UEFA Nations League semifinals, where dem go face Spain wey also win Netherlands 5-4 for
Tony Elumelu Foundation (TEF) don announce $15 million grant to support 3,000 young entrepreneurs from 52 African countries. TEF Founder, Mr. Tony Elumelu, talk this
Lagos State Government don talk say dem go redesign Oshodi Transport Interchange (OTI) to make am ready for Rail Mass Transit system integration. Commissioner for
Inspector-General of Police, IGP Kayode Egbetokun, don tell Nigeria Police officers make dem respect suspects’ fundamental rights. For statement wey Force Public Relations Officer, ACP
Super Eagles captain, William Troost-Ekong, don talk say the team dey fired up and ready to beat Rwanda for today’s World Cup qualifier wey go
Ethiopia’s Prime Minister, Abiy Ahmed, talk say his government no go seek war with Eritrea over access to the Red Sea, after regional officials and
Minister of Education, Dr. Tunji Alausa, don announce say all full-time Higher National Diploma (HND) graduates go fit mobilize for National Youth Service Corps (NYSC)
Both the Senate and House of Representatives don approve the State of Emergency wey President Bola Tinubu declare for Rivers State. Senate President, Godswill Akpabio,
Nigeria U-17 girls, Flamingos, go remain for camp as dem prepare for dia clash against Algeria for di final round of di FIFA U-17 Women’s