
Dozens of people die after a clash for football match for Guinea
At least 56 people don die in a crush during a football match for Nzérékoré, di second-largest city for Guinea, according to di government. But
At least 56 people don die in a crush during a football match for Nzérékoré, di second-largest city for Guinea, according to di government. But
Israel talk say dem strike targets for Lebanon on Monday evening, after dem promise to retaliate for Hezbollah attack on a military post. Both sides
Attorney General of the Federation and Minister of Justice, Prince Lateef Fagbemi (SAN), don ask di Office of di Prosecutor for di International Criminal Court
Presidency don deny widespread talk wey say di proposed tax reform bills wey dey before National Assembly go lead to di dissolution of important federal
Rivers United from Port Harcourt don return to the top of the 2024/2025 Nigeria Premier Football League table after dem beat Kano Pillars 1-0. Aniekeme
US President, Joe Biden, don give official pardon to im son, Hunter Biden, wey bin dey face sentencing for two criminal cases. For statement wey
Governor Babajide Sanwo-Olu talk say the Lagos State Food Security Systems and Central Logistics Hub wey dey Ketu-Ejirin, Epe, go help make sure say food
President Bola Tinubu go leave France today for Cape Town, to join South African President, Cyril Ramaphosa, to co-chair the 11th session of Nigeria-South Africa
FIFA rankings wey dem release on Thursday show say Nigeria record the biggest drop after poor performances for the last international window. For the November
Chad government don end their defense cooperation agreement with France, and this fit mean say French troops go soon leave the Central African country. Chad’s