
Court don Grant Former CBN governor Godwin Emefiele Permission Commot from Abuja
Federal Capital Territory High Court don agree make the immediate past Governor of the Central Bank, Godwin Emefiele, fit travel comot from Abuja. Justice Hamza

Federal Capital Territory High Court don agree make the immediate past Governor of the Central Bank, Godwin Emefiele, fit travel comot from Abuja. Justice Hamza

CBN don sack Union Bank, Polaris Bank, and Keystone Bank boards. The reason be say dem no follow sections for Banks and Other Financial Institutions

Central Bank of Nigeria (CBN) don yan say dem don share $61.64 million give foreign airlines through different Deposit Money Banks (DMBs). Acting Director of

Ex-CBN governor, Godwin Emefiele, don talk say di tori wey dem yan say e steal money and do corrupt tins no true. E yan say
Governor Yemi Cardoso talk say Central Bank of Nigeria go soon bring new foreign exchange laws to control inflation and encourage investment. Instead of direct

Federal Government don yan Supreme Court make dem give “an extension of time” for old naira notes make dem still dey valid as legal tender.

CBN don talk say old Naira notes go remain legal tender “ad infinitum” to follow better international way and to stop wahala wey don happen

CBN don talk again say all di naira notes wey dem print still be legal tender, make people use am pay for goods and services.

Central Bank of Nigeria (CBN) don assure Nigerians say dem get enough Naira notes for di country economic activities. Di Director of Corporate Communications, Isa

Central Bank of Nigeria don yarn say dem no get plans to re-denominate or restructure Naira notes for 2024. Dem talk am for one statement