
Lagos State Government don give shanty owners wey dey for Blue Line rail corridor seven days notice say make dem pack comot.
Lagos State Government don yan say make shanty owners and traders wey dey for the setback along Lagos-Badagry Expressway relocate or move comot for there