Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

Super Falcons Update Roster Ahead Of Olympic Qualifier Against South Africa

Super Falcons don qualify for di 2024 Olympics

April 10, 2024

Di Super Falcons don qualify for di 2024 Paris Olympic Games.


Di last time wey Nigeria Super Falcons qualify for Olympics na 16 years ago.


Nigeria beat South Africa 1-0 for aggregate to qualify for di Summer Olympics.


Rasheedat Ajibade bin score from di penalty spot for di first leg of di qualifiers for Abuja last Friday, while di second leg wey happen for South Africa yesterday end goalless.


Meanwhile, Nigeria dey for Group C alongside World Cup champions Spain, Japan, and Brazil for di Games wey go happen from July 26 to August 11 for France.

More Posts