Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

Rivers United are out of the CAF Confederation Cup.

Rivers United don crash out of CAF Confederation Cup after dem lose for aggregate

April 8, 2024

Di team lose 2-1 overall after dem lose 2-nil for Algiers for di second leg of dia quarter-final match against di Algerian side, USM Alger, wey be last season’s winners of di competition.

Dem bin win di first leg 1-nil for Godswill Akpabio International Stadium, Uyo last Sunday and dem need to hold on well to try scale through to di semi-final of di competition.

Di reverse match go happen next week Sunday.

More Posts