Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

Presidential Committee Don Present CNG Buses For State House Staff, Dem Don Also Start Lagos P-CNGi Pilot Changing Centers

October 30, 2023

As part of President Bola Tinubu’s plan to make transportation better and reduce the effect of fuel subsidy removal on Nigerians, dem for Presidency don show two CNG-enabled buses for staff wey dey State House.

For the ceremony wey happen for Presidential Villa, Abuja, Chairman of Presidential CNG Initiative Steering Committee, Zaccheus Adedeji, wey Farouk Ahmed wey be CEO of Nigerian Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority represent am talk say these buses wey dey run on compressed natural gas no be just technical achievement, e na symbol of this current government’s commitment to lead energy revolution. Governor of Kwara State, AbdulRahman AbdulRazaq, also hail this move.

More Posts