Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

President Tinubu don submit di 2024-2026 Medium-Term Expenditure Framework and Fiscal Strategy Paper to di National Assembly.

November 1, 2023

President Bola Ahmed Tinubu don submit di 2024-2026 Medium-Term Expenditure Framework (MTEF) and Fiscal Strategy Paper (FSP) to di National Assembly. Di Speaker of di House of Representatives Hon. Abbas Tajudeen, read di letter wey di president write, e talk say dem dey prepare well for di submission of di 2024 Budget to di National Assembly, and di MTEF and FSP dem prepare am considering di political transition wey dey go on and global issues like di Russia and Ukraine war.

More Posts