Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

Obasanjo yan say Western-style democracy no too dey suitable for Africa.

November 21, 2023

Obasanjo don talk say Western liberal democracy no too dey work well for Africa, especially Nigeria. E talk say e no deliver good governance and development for di continent. During one event for Olusegun Obasanjo presidential Library for Abeokuta, Obasanjo yan say make dem re-examine or modify di Western-style democracy as e no dey consider di majority views for Africa. E also talk say African countries no suppose dey run government system wey dem no participate for di definition and design.

More Posts