Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

WORK CHOP: Michelle Jackson 

Don Jazzy’s ex wife Michelle Jackson talks about her Music, Marriage to Don Jazzy and her Impression of Nigerian Men. If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one.

More Videos