Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

ACROSS THE BRIDGE: WHO BE YOUR OLD SCHOOL CRUSH WEY BREAK UR HEART?

The O.A.Ps yarn about dia old school crush and breakfast wey dem chop and husband/wife wey no dey support their partner football club. If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one.

More Videos